Man City Sign Tijjani Reijnders for £46.5m!
Manchester City dey confirm dem sign AC Milan midfielder Tijjani Reijnders for an initial fee of £46.5m on top of five-year contract. De Netherlands international be Pep Guardiola ein fourth summer signing, wey Rayan Ait-Nouri, Marcus Bettinelli, den Rayan Cherki join already.
Reijnders, wey be 26 years old, sign just in time make e dey eligible for dis month ein Club World Cup for America, and e fit make ein debut on 18 June against Wydad FC. “I dey feel ecstatic say I dey sign for Manchester City,” na so Reijnders talk. “City be one of de biggest teams for de world, plus de best coach, world-class players, den outstanding facilities.
“Under Pep Guardiola, City win so many titles, and I wan help make dat dey continue plus plenty more success for de coming years.”
De midfielder, dem cap am 23 times by Netherlands, but e sit for bench during Tuesday night ein 8-0 thrashing of Malta. E score 15 goals inside 54 matches across all competitions for Milan last term, and dem name am Serie A ein midfielder of de season.
Plus Kevin de Bruyne wey leave de club, Reijnders go strengthen de center of de pitch for Guardiola as dem dey look improve on top of dem ein third-placed Premier League finish last season. Manchester City answer question say dem dey serious give de competition for United States by signing midfielder Reijnders, Ait-Nouri den Cherki for total of around £108m
Reijnders Na Key Part of Man City Rebuilt Midfield
Sky Sports talk say Reijnders be de 'perfect midfielder' . E dey score 15 goals in all competition last season. Manchester City dey look forward to welcome Reijnders to improve de midfield options.