Arsenal Weetsi Nottm Forest: Preview, News, ne Lineups!
Premier League back from international break! Arsenal dey face Nottingham Forest for Emirates Stadium. This be Gameweek 4 wey dey start.
Team News: Eze den Mosquera Dey Start!
Mikel Arteta give Ebere Eze den Cristhian Mosquera chance make dey start for Premier League clash wey dey come against Nottingham Forest. Arteta change hin side wey lose 1-0 against Liverpool. William Saliba still get injury, Gabriel Martinelli dey bench. Martin Odegaard dey return for midfield. Declan Rice dey bench with Ben White den Piero Hincapie.
David Raya go make hin 100th appearance for Arsenal as goalkeeper!
Nottingham Forest New Manager
Nottingham Forest sack Nuno Espirito Santo after success for 2024–25 campaign. Evangelos Marinakis dey eye Ange Postecoglou since Tottenham Hotspur sack am. Postecoglou dey look for hin first win against Mikel Arteta.
Wetin Time Match Dey Start?
- Location: London, England
- Stadium: Emirates Stadium
- Date: Saturday, Septemba 13
- Kick-off Time: 12.30 p.m. BST / 7.30 a.m. ET / 4.30 a.m. PT
- Referee: Darren England
- VAR: Andy Madley
Head-to-Head Record (Last Five Games)
Nottingham Forest: 1 win
Last meeting: Nottingham Forest 0–0 Arsenal (Feb. 26, 2025) - Premier League
Current Form (All Competitions)
- Liverpool 1–0 Arsenal - 31/08/25
- Nottingham Forest 0–3 West Ham - 31/08/25
- Arsenal 5–0 Leeds - 23/08/25
- Crystal Palace 1–1 Nottingham Forest - 24/08/25
- Man Utd 0–1 Arsenal - 17/08/25
- Nottingham Forest 3–1 Brentford - 17/08/25
Postecoglou Know Arteta Problem?
Ange Postecoglou dey manage Nottingham Forest for the first time, but he dey respect Arsenal already.